The Director of Public Prosecution (DPP) in Sokoto State, Aishatu Ahmad Kaoje, has called for the abolition of Nigeria’s current prison calendar system, arguing that it undermines the justice ...
Nigeria goment don increase di feeding money of prisoners by 50% daily. Pipo wey dey Correctional (Prison) facilities for Nigeria go now dey entitled to feeding rate N1,125 per day from N750 per day.